musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - EASY (FEAT. DEJA) - SIMI - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Easy (feat. Deja) letra
Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me
Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby
Simi - Letras
- Ayo
- Balance (feat. Adekunle Gold)
- Bites the Dust
- Born Again
- Duduke
- Easy (feat. Deja)
- gone for good
- Iya ni wura
- Jericho (feat. Patoranking)
- Joromi
- Logba Logba
- Love Don't Care
- Love For Me
- Loyal (feat. FAVE)
- Lullaby
- Naked Ware
- No Joy
- No Longer Beneficial
- Nobody
- Selense
- Simi-lovin
- So Bad (feat. Joeboy)
- Stand By You
- Story Story
- Stranger
- Temper
- There For You (feat. Ms Banks)
- Tiff
- Triggered (feat. Wurld)
- Woman
- Wurld
top 30 músicas
©2003 - 2024 - musicas.mus.br